BUHARI SAY NIGERIANS NOR FEEL IMPACT OF N1TRN WEY NASS DON KOLLET FOR CONSTITUENCY PROJECT IN 10YRS
We Presido, Muhammadu Buhari don blow whistle on di two houses of National Assembly, say Nigerians never feel di impact
Read moreWe Presido, Muhammadu Buhari don blow whistle on di two houses of National Assembly, say Nigerians never feel di impact
Read moreHuman right lawyer and Senior Advocate of Nigeria (SAN), Femi Falana, aka Falz Di Good Guy, don threaten to drag
Read morePeoples Democratic Party (PDP) on dey call on di good pipo of Kogi state to shine eye, base on di
Read moreWe Presido, Muhammadu Buhari today Tuesday kari 2020 budget go present di joint houses of awa National Assembly. As Buhari
Read moreYesterday Thursday evening, we Presido, Muhammadu Buhari, arrange meeting with members of National Assembly for Aso Rock Banquet Hall, and
Read moreDi uper and low Chambers of National Assembly, today Tuesday resume after over 2 months break wey start since July
Read moreWe cannot categorically tell una why, but e be like se di Joint Committee of Senate and House of Reps.
Read moreE dey like se breeze don dey blow fawo nyansh open, base on se di report wey we Police IG,
Read moreDi Senate Committee wey dey kolabo with House of Reps. Committee, to reason budget, wey Independent National Electoral Commission (INEC),
Read moreAs tins don be for di country now, nobody know di time or hour wen National Assembly wan take open
Read moreBase on di code red wey dey inside Naija politics, we National Assembly, don call off di resumption, wey dem
Read moreDi coast don clear now for we National Assembly to call off their break, to come reason di N242 billion,
Read moreWe Acting Presido, Prof. Yemi Osinbajo, don come out to tell di full world say Presidency hand nor dey inside
Read moreDi emergency meeting we Senate Presido, Sen. Bukola Saraki as di leader of National Assembly, call for di leadership of
Read moreWe nor understand di kokoma wey awa security guys from DSS and Police dey dance for National Assembly complex, but
Read morePresident of the Senate, Sen. Bukola Saraki, wey be di head of National Assembly, don summon emergency meeting of di
Read moreE don red inside All Progressives Congress (APC), I say tins don fall apart and di center, nor fit hold
Read moreDi drama for di country now nor be here at all, base on se less than 12hours after police sent
Read moreDi drama for Naija political space continue again today Thursday, as dis time, Naija biggest opposition party, Peoples Democratic Party,
Read moreNa market wan fall press Ovie Omo-Agege, as di committee wey both chambers of National Assembly, Senate and House of
Read moreNor to small cinema today Tuesday for National Assembly, as some youths wey dey para, protest dey hold ground say
Read moreDi yawa(crisis) wey dey between National Assembly (NASS) and di Executive, don wear face cap on top agbada, because after
Read moreGood news for Naija as we Senate today Wednesday don officially sign 2018 budget of N9.12 Trillion into law. Dis
Read moreWe nor sure who send dem dis message, but House of Reps. And Senate, aka National Assembly, don add N508bn
Read moreDi police DPO wey dey in charge of National Assembly Police tins, CSP Sulu-Gambari Abdul, don talk during investigation into
Read moreAwa Presido, Muhammadu Buhari, aka ‘Lion King’ don package 2018 budget of N8.61 trillion go give National Assembly today Tuesday.
Read moreHuman rights activist, Professor Chidi Odinkalu, wey also be di former Chairman, National Human Rights Commission, don blast National Assembly
Read moreDi 2 chambers of awa National Assembly, don para give acting presido, Yemi Osinbajo, dis vexation so dey come, after
Read moreDi workers wey dey work with awa honorable members of National Assembly today Tuesday carry we nor go gree protest
Read moreMe people say, dog wey im nose don black, e no get wetin anybody fit do to change am. We
Read moreDi oga kpata-kpata of Nigeria Peace Corps, Dr. Dickson Akoh wey polis just release, don dey shout dey call on
Read moreYou're currently offline