OMILA BURST BAYELSA STATE BOVT. HOUSE DISCHARGE WITH N3.5
Some bad guys wey nor get fear of God, on Tuesday, burst Bayelsa State Government House, for Yenagoa, di state
Read moreSome bad guys wey nor get fear of God, on Tuesday, burst Bayelsa State Government House, for Yenagoa, di state
Read moreNor be small cinema happen for inside Anglican Diocese of Holy Trinity Cathedral, wey dey Port-of-Spain, for Trinidad and Tobago.
Read moreKorret yawa nai gas for Treasure Base Hostel, wey dey for Iworoko-Ekiti, Ekiti State University, as one 300L Biology Education
Read moreWey you hear reason wey dey make some pipo ans for divorce, you go thank God if you never marry
Read moreMarket don fall press one 39 years bank executive, Mutale Winfridah, base on se di bank wey she dey work
Read moreDi Permanent Seke (Secretary) of Ministry of Interior, Barr. Georgina Ehuriah, today for Abuja don yarn say most of di
Read moreWe nor sure wetin dis Assistant Superintendent of Customs guys, Nura Dahiru, smoke, but he enter office on Monday and
Read moreNothing wey we nor go hear for dis world wey we dey so. One woman and her daughter for Madrid
Read moreAPC national CHairmo, Adams Oshiomhole dey trend on top Twitter, base on di video wey Army for drive am from
Read moreOne lawmaker for Mississippi, USA, Douglas McLeod, don land police station after be burst his wife eye, because she take
Read moreMarket almost fall press EFCC guys for Ibadan early mor-mor on Thursday, wey dem go make arrest some Yahoo Yahoo
Read moreOne bros, Mohammed Umar-Abdul, don drag one 47-year-old somebody papa, oga Attom, go Ajegunle Magistrate Court, Apapa, base on se
Read moreMarket don fall press police officers wey dey Kobujoi Police Station, for Nandi County, Kenya, as some bad guys, burst
Read moreDis Naija babe, @EhiBelloO for Twitter, obviously na one of we Naija citizens wey jah comot from Naija go Canada,
Read moreDis guy and im babe don land police station, base on se di guy, propose give di babe for shopping
Read morePlateau state Lawmaker, Ezekiel Afon, wey just win re-election under APC, to represent Pengana Constituency for Plateau State House of
Read moreDis pishure according to Twitter handle @DoyinSoExtra, di twitter user claim say dis pesin wey dey on top dis light
Read moreUna see dis God wey dey heaven, na very korret God wey dey do soso wonders. Faya recently burn down
Read moreYawa gas on Saturday for one wedding wey suppose happen for Warri. we nor sure wetin really happen, but according
Read moreNa wa o, common fish wey pesin go just fry take cook jollof rice, nai people dey pay $1.8million for
Read moreOne ogbologbo guy wey im name na Davy, don kpai (die) for one hotel for Ikotun area of Lasgidi, during
Read moreFormer Guvnor of Lagos state, Babatunde Fashola, wey di current Minister for Power, Works and Housing, don mash line again
Read moreAisha Buhari, wife of Naija Presido, Muhammadu Buhari, on Wednesday for Abuja, catsh faya for one conference, wey Project 4+4
Read moreWe Presido, Muhammadu Buhari don finally clear awa doubt weda na im be di real Buhari or fake Buhari, aka
Read morePopular Spanish comedian, Dani Mateo, on Monday don land for court, after he flow catarrh for Spanish national flag for
Read moreWe nor sure where dis tin for happen, for dis lady for dis video, with her three kids, obviously encourage
Read moreWen Wyclef sing dh year say “say what, say what, anything can happen” na Naija politicians he get for mind,
Read moreAt a time wey rumour full town say yahoo boys new move now na to dey sell babes kpata between
Read moreE don red o, wan guy wey be medical doctor with University of Port Harcourt Teaching Hospital, Dr. Nnanna Eheazu,
Read moreAnoda Naija guy wey owu dey blow, Lawan Faro, today Wednesday for Yola, di capital of Adamawa state, climb 40
Read moreWe Minister for Transport, Hon. Rotimi Amaechi, don yarn say di reason wey make we train wey dey run Abuja
Read moreCourt wey dey Ras Al Khaimah, for United Arab Emirates (UAE), don send one house wife to 3 months in
Read moreOver di week end, Cameroon arrange presidential election. Di ancestor of di country, Paul Biya wey don dey power as
Read moreAs as how dis tin take happen we nor know, but thunder don faya 23 cows to death for Okeowa
Read moreDis be like creativity, but at di same time, e still sound like kolomental. 28 years Chinese farmer, Lili Tan,
Read moreWan pastor Michael Adebowale, don run go beg Iseyin Customary Court for Oyo State, make di court epp skata im
Read moreSo Buhari carry Edo state Guvnor, Godwine Obaseki follow body go United Nations General Assembly for New York, but instead
Read moreDis Russian man, according to @CrazyinRussia for Twitter, dey try to stop smoking, so im and his wife come with
Read moreDi 28 years guy, Nura Ilyasu wey climb telecom mast for AYA for Abuja Wednesday (read di report here), don
Read moreDi tin wey frustration dey cause for dis country nor be here at all. One Naija youth, 28 years Nurudeen
Read moreDi speaker of Tanzania, Job Ndugai don ban female lawmakers make dem nor ever for dia life, fix fake nails
Read more83 Years Sumiko Iwamura, aka DJ Sumirock, from Japan, don win Guinness World Records, as oldest professional club DJ for
Read moreNothing wey people nor go wear dis days in di name of se I wan show dem se I be
Read moreUna con hear opata yarn o, South Africa Minister for Health, Aaron Motsoaledi, don yarn say ‘doggy’ style during horizontal
Read moreDi founder of Sahara Reporters online news site and also 2019 Presidential aspirant, Omowole Sowore for dis interview yarn say
Read moreWe nor sure which part of Lagos dis tin happen, or di oba wey give dis order, but according to
Read moreOne female lawmaker from Kenya, Catherine Waruguru, get advise for Kenya babes, she advise di babes say make dem nor
Read moreIn case you nor understand wey we talk se Warri nor dey carry last, watsh (watch) to dis boxing fight.
Read moreHIV or any STD nor be wetin pesin dey use play with dia spouse at all, but one med. Doc.
Read moreAt a time wey we Presido, Muhammadu Buhari trek 800meters to prove to Nigerians se he dey very fit to
Read moreWe nor sure wetin dis 43 years Chinese guy, Tang Feihu, dey chop to get dis type energy, but di
Read moreOne of di oldest clubs for Turkey Gulspor FC, wey dem found for 1954, don sell 18 of dia players
Read moreAs di tradition of Sallah for Naija be, on Sallah day, awa Muslim brodas dey share di Sallah rice and
Read moreWonders nor go end for dis world, even oyinbo with all dia madness nor fit mad like dis, but awa
Read moreWe nor sure wen dis concert happen, but former U.S. presido, Barack Obama and his wife, just dey groove di
Read moreSome of us nor dey like to use awa (our) hand toush (touch) dirty plates, di tin dey irritate us
Read moreIf you check well, you go discover se for Philippines, na raining season dem dey, dis passengers for Manila, di
Read moreDis Twitter user, @T_oluwalase, dey claim say early mor-mor for front of Panti Police station, some omila guys burst her,
Read moreOne guy for North Carolina don buy market, base on se court don order di guy, Francisco Huizar, to pay
Read moreAfrobeat king, Femi Kuti, run to Instagram to thank members of his band wey dem nor take fall his hand,
Read moreOne scam guy for Thailand, Tachawit J., arrange with his wife, dem fake se di guy don die, post di
Read moreMarket continue to fall press APC as some fans of former Guvnor of Kano state, Rabiu Kwankwaso, cut rope enter
Read moreWe nor understand weda dis na creativity or wetin dis pesin get for mind, but regardless of wetin dey dis
Read moreOne Od’ua Peoples Congress, aka OPC leader, Jimoh Falana, don dey beg Agege Customary Court for Lagos, to skata his
Read moreDi Guvnor of Verracruz wey dey Mexico, Miguel Ángel Yunes Linares, don withdraw di guns wey some police officers for
Read moreDis is Naija, and for politics mata, anything can happen, na dah anything so, don happen to APC for di
Read moreReport wey just enter awa left ear now be se, some banks for Ondo state, don dey close down, base
Read moreNor to small cinema for Eagle Square, Abuja on Tuesday, as supporters of we Presido, Muhammadu Buhari wey come rally
Read moreHand don meet one Austrian base Naija artist, King Onwa, after he insult di king and royal family of Awo-omamma
Read moreOne man for Kenya don drag pharmaceutical company wey dem make Zoom Condoms, Kenya Bureau of Standards (govt. agency in
Read moreWe nor sure where dis pishure from come, but abeg we dey find caption for dis mama wey use condom
Read moreNothing wey we nor go see for dis country, na by force to serve juju, I nor understand, but one
Read moreGovernment for Uganda don block social media for di country early mor-mor today Monday, dem don put new law for
Read moreDis Naija guy wey dey form actor/musician, Benjamin Nwachukwu, aka Shuga Shaa, don dey plan to marry his sex doll,
Read moreNothing wey we nor go hear for Naija social media. Dis babe, Medlin Chisom, wey dey do her Youth Service
Read moreWith Nigrians, Twitter or even social media nor fit dey boring at all. After di World Cup matsh (match) against
Read moreKorret Police guys for Argentina wey sabi their work, don burst some guys, wey try to smuggle igbo and cocaine
Read moreWan 19years French babe, Cedella Roman, land hersef for prison for 2 weeks, base on se she take mistake cross
Read moreOne court for Southampton, England, don give order to ban one 24 years lazy UK youth, Matthew Kerley, make di
Read moreFor dis FIFA World cup, anything can happen, both for di football field and outside di stadium. Can you imagine
Read moreDis pishure of dis signboard trend yesterday Tuesday America social media, after Facebook user, Kyle Mccallie post di picture of
Read moreDrama happen for where family and friend gada (gather) dey bury one 20 years old guy, Juan Penayo, for Santa
Read moreNaija we hail una. Some of awa brothers, wey we sure se na ‘nna bros’ dem be, wear Super Eagles
Read moreOne 70 years old Member of Parliament for Russia, Tamara Pletneva, don dey warn Russian women to behave matured during
Read moreNothing less dan 2,500 women, both old mama and youngee, last Saturday cut chain (craze) for Republic of Ireland, as
Read moreDis 18 years old high school student for China, dey suffer rare skin condition wey make am look like 80
Read moreFor inside Naija, nowhere safe again, na me dey tell you, dis generator wey you dey see so, dem chain
Read moreI nor understand why e be like se na we dey always carry first for bad tins, because base on
Read moreAs Naija Super Eagles arrange farewell friendly matsh (match) with DR Congo, before dem move from Naija for di Worlf
Read moreOne crocodile wey dey like who nor dey fear man of God, on Sunday don kpai (kill) one pastor, Docho
Read moreNor be small cinema for Ndola area for Zambia, as crowd don gather for from of Ndola Central Police station,
Read moreI nor understand why some old men, people father, nor go just free awa young gehs (girls) alone, once dem
Read moreDis oyinbo woman, don send message give EFCC for Naija make dem free Yahoo boy, she say na dem dey
Read moreGermany dey do everything by faya (fire) by force to retain di World Cup as defending champion, dat na why
Read moreDi tin wey money dey cause for dis world nor be here at all. One guy for Dubai don divorce
Read moreDis guy, according to Facebook user, Effc Chiko, on Sunday for GRA, Port Harcourt, climb electric pole to kpai (kill)
Read moreMake una con see as dis fine babe take wan lost her job for common compliment wey she jokingly, compliment
Read moreMark and im wife, Christina Rotondo don drag their 30 years onl son, Michael Rotondo, to court for New York
Read moreCinema happen for Gombe State House of Assembly on Thursday as one lawmaker, kpake (steal) di Mace wey be di
Read moreNa wa o, wen God wan bless pesin, na so e dey be o. one 31 years babe, Claire Oliver,
Read moreYou're currently offline