CRAZY REPLY TO NEWS HEADLINES (I will return in 2023, Shehu Sani boasts. – Will you keekwayet?)
Garba Shehu’s loyalty no longer with Buhari ― Aisha Buhari. – And you say Buhari still dey incharge? His
Read moreGarba Shehu’s loyalty no longer with Buhari ― Aisha Buhari. – And you say Buhari still dey incharge? His
Read moreBuhari to sign budget tomorrow to avoid govt shutdown —Govt source. – Dis government don shutdown since, nor be today.
Read morePolice invite Saraki over Offa bank robberies. – As IG nor honour Senate invite, sheybe Saraki sef nor go honour
Read moreFormer Brazil and Fc Barcelona striker, Ronaldinho don set to run for Senate or di Chamber of Deputies for di
Read moreI have faith in Buhari – Oshiomhole. –Who your faith epp? Olamide joins Senate, others to fight drug abuse. –Which
Read more‘Feel free to breastfeed’ in Sistine Chapel – Pope Francis tells mothers. – Dis breastfeeding na for small pikin o,
Read moreBuhari aware of Maina’s reinstatement, I warned him —HoS in leaked memo. – He be like Hakeem wey im mama
Read moreLawyers ask court to order Buratai to produce Nnamdi Kanu. – Who be dis lawyers? Dem dey learn? Buratai nor
Read moreBuhari leaves New York for London. – Be like say he wan go buy paracetamol from London hospital. NNPC to
Read moreAGF initiates court process today to ban IPOB. – Oga minister of justice, someone can not play with government again?
Read moreLagos will produce first female gov some day – Ambode. –So long as di woman nor be Tinubu wife or
Read moreDoctors Strike: Corpers take charge. – And una say make Buhari nor go London hospital? Haba na, if na you
Read moreINEC asks court to vacate order halting Dino Melaye’s recall. –INEC na wetin be una interest for di Dino recall
Read moreGreen card scam: American to remain in Kirikiri Prison till July 10. –By di time wey dis Americana finish from
Read moreAmaechi angry because they call me Mr. Project – Wike. –Abeg kikwayet, project wey you dey do to secure 2nd
Read moreWe’re teaching Chibok girls to speak good English –FG. –So Fed. Govt. don turn English teacher? Buhari created new set
Read moreBe patient with Buhari, Kogi gov tells Nigerians. –Na dis ‘be patient’ una dey talk wey 2 years don reach
Read moreTwo years anniversary: APC has nothing to celebrate – PDP. –Who tell una dat wan? Dem dey celebrate di
Read moreTo those wishing the president dead, he will not die- Olumba. –Amen o, he gat to stay alive and repair
Read moreI never said President Buhari is to work from home henceforth – Lai Mohammed. –Oga Lai, just dey talk wetin
Read more2015 polls: Jega disappointed me, says Jonathan. –So make we epp you go beat Jega? Outrage as Oba of Lagos
Read moreI’m searching for Aso Rock cabals –Osinbajo. –Reverend Prof., abeg try google search. Is Rotimi Ameachi a human being? –
Read moreWike Has Survived Five Assassination Attempts – Rivers. –Dem try 5 times and dem fail? Dat na because dog nor
Read moreIle-Ife Crisis: Stop provoking Hausa people, AYCF warns Yoruba organisations. –Una see di arrogance of dis people? Drama: Sen. Melaye
Read moreWhistleblowing: Finance ministry receives 2,351 tips on embezzlemen. –Dis ministry of finance, make una fess retrieve di money fess before
Read moreGender equality: Prepare to lose more positions to women – UN Secretary-General. –Una see as dis people take dey couse
Read moreCrude Oil Deposits Have Been Found In Bida Basin In Niger State. –Crude oil or groundnut oil? Buhari Can’t Take
Read moreBoko Haram Not Yet Defeated -United Nations. –Oga Lai Mohammed, any comment? Nigerians with valid visas denied entry into USA.
Read moreWike Accuses FG Of Abandoning Project Execution In Rivers. -Rivers no be part of Naija again na. Nigeria Is Very
Read moreMy generation has failed Nigeria, says Obasanjo. –You just dey realize abi? Make God judge una. Fuel scarcity looms as
Read moreTrump bans New York Times, CNN, LAT. –Make person wey know Donald Trump tell am say pikin wey say he
Read moreBiafra’ll Be Actualized Without Gunshot — Uwazuruike. -Naim be say na bow and arrow or katapot una go use den.
Read moreStop calling Nigeria ‘Naija’, NOA appeals. –Dis is what happens when person papa run out of ideas, na Naija wey
Read more*Many Feared Dead As Boko Haram Engages Army In Battle. ~Dis boko boys, dem nor dey finish? *My Actions Against
Read more*Palm Wine Laced With Drugs Kill 3 In Ondo Party. ~Dat palm wine, not from Ototas palmy joint o, awa
Read moreAPC Musicians Forum shuns Tuface planned protest. –Which music dis APC musicians don sing? Dem nor hear wey Tuface talk
Read more• Jammeh ‘allowed to keep’ luxury car collection. ~Make e go with im wahala, let peace just reign. • Lai
Read more* “FG begins N5,000 payment to one million poor Nigerians” ~Who 5k don help for dis Naija wey we dey
Read moreYou're currently offline