SSS DON RE-ARREST SOWORE AND BACKARE 24HOURS AFTER
Na Fela sing say double wahala for dead body and di owner, di publisher of Sahara Reporters and leader of
Read moreNa Fela sing say double wahala for dead body and di owner, di publisher of Sahara Reporters and leader of
Read moreLas-las, SSS, aka Department of State Services (DSS), don finally free di leader of #RevolutionNow protest and publisher of Sahara
Read moreJustice Ijeoma Ojukwu, wey dey run tins for Federal High Court, Abuja, don give SSS, aka DSS 24 hours to
Read moreAPC National Chairmo, Adams Oshiomhole, nai yarn say if pesin join APC, all di pesin sins are washed away, but
Read moreUK born Naija boxer, Anthony Joshua (AJ), say nothing like celebration go happen, after he win back IBF, WBA and
Read moreBurna Boy don continue to hold ground as Afrikan giant, as five of his songs, ‘Killin Dem’, ‘On the low’,
Read moreGood news for Nigerian as Socio-Economic Rights and Accountability Project (SERAP), don get court judgment, wey order Federal Government, to
Read moreTo avoid anoda story of Xenophobic attacks against Nigerians wey dey Ghana, House of Representatives, on Wednesday dey call for
Read moreWarri go always tell small pikin say nobody stop am di pikin make he nor get big teeth o, but
Read moreSSS, aka DSS, say dem don burst some group, wey dey plan to cause gbege for Naija dis Christmas season,
Read moreArgentina and Barcelona star player, Lionel Messi, on Monday night, Chatelet Theatre, wey dey Paris, France, beat both Cristiano
Read moreSenior Advocate of Nigeria wey also be human rights lawya, Femi Falana, aka papa Falz, don draw ear dey advise
Read more“Pursuant to Section 21 and 27 of the Debt Management Office (Establishment) Act, I hereby request for Resolutions of the
Read moreAPC don threaten to expel any member of di party, wey dey do ovasabi dey campaign or promote third term
Read moreWe Minister of Finance, madam Zainab Ahmed, don admit say dis land border wey Government close so, join wetin dey
Read moreRecently Super Eagles coachy, Gernot Rohr, talk for one interview wey he run, say Nigeria Football Federation (NFF), dey owe
Read morePopular cross dresser, Bobrisky don use grammar blast one prophetess, Blessing Chidinma Prince, after di prophetess, prophesy say if Bobrisky
Read moreFormer Supper Eagles striker, Odion Ighalo, buy market with di chilling pishure wey he share for Twitter with di caption
Read moreDeji Adeyanju, today Wednesday kolabo with some oda guys from civil society groups go protest against ‘Hate Speech Bill and
Read moreMarket don fall press all di former Guvnors, Deputy Guvnors and Speakers of Zamfara state, as di Zamfara House of
Read moreDi oga at di top of Mavin Record, Don Dazzy, di Doro Bucci imsef, don clock 37years, and to mark
Read moreDi Presido of Nigeria Football Federation (NFF) Amaju Pinnick, don go do meeting for London, with awa Ibo broda, Ebere
Read moreDoctors wey for Abuja chapter of National Association of Resident Doctors (NARDs), say di number of pipo wey dey kolomental
Read moreDi former Guvnor of Jigawa state, Sule Lamido, for one interview recently blow whistle say we former Presido, Goodluck Jonathan,
Read moreAfter 24hours wey we Presido, Muhammadu Buhari, give Police order to fish out di pipo wey kpai di PDP women
Read moreOne of Naija finest RnB singer dah year, Banky W, aka big head, don set to return back to im
Read moreDi highest goal scorer for 2019 African Cup of Nations and ex Super Eagles striker, Odion Ighalo togeda with Alex
Read moreNigerians wey complain dah time wey Buhari propose to increase di Value Added Tax (VAT) wey Nigerians dey pay, from
Read moreHigh Court wey dey Kano State, don nullify di additional four new Emirates, wey Kano state Assembly create from inside
Read moreDi General Overseer and founder of House of Joy Ministry, Bishop Sam Zuka, don draw ear dey warn di organizers
Read moreWhile South Afrikan artist, AKA and odaz dey celebrate di cancellation of Afrika Unite Concert wey Burna Boy suppose perform,
Read moreDi organisers of Afrikans Unite Concert, Phambili Media and Play Network Africa, wey suppose happen dis week end for Cape
Read moreEconomic and Financial Crimes Commission (EFCC), don burst on yahoo boy, Hope Olusegun Aroke, wey control one internet fraud, worth
Read moreWe IG of Police, oga Muhammed Adamu, say Nigerians fit enjoy peace for dis ember months, base on say Federal
Read moreWe Presido, Muhammadu Buhari don blow whistle on di two houses of National Assembly, say Nigerians never feel di impact
Read moreLagos police command don send invitation card give di pesin wey chop belleful, nor see pet to keep for im
Read moreSSS, aka DSS, don kneel down dey beg di pipo wey stand as surety for leader of #RevolutionNow protest, Omoyele
Read moreWizkid, aka Starboy don add anoda feather to im cap for di international music background. Di music wey Beyonce for
Read moreSuper Eagles of Nigeria don arrange diasef ontop of Group L with 6 points, after dem beat Crocodiles of Lesotho
Read moreHuman right lawyer and Senior Advocate of Nigeria (SAN), Femi Falana, aka Falz Di Good Guy, don threaten to drag
Read moreNor be small market fall press Peoples Democratic Party (PDP) for last Saturday Governorship election for Bayelsa and Kogi states,
Read moreNaija artist, Alhaji Tekno, dey thank Baba God, base on di grace wey God give, wey he use to stop
Read moreFed. High Court wey dey Bwari-Abuja, don throway di rape case wey Timi Dakolo wife, Busola, put ontop COZA Pastor,
Read moreMarket don continue to fall press APC as court judgment from Federal High Court wey dey Yenagoa, on Thursday don
Read moreE clear se we never hear di last from di beef wey come out between Naija artist, Burna Boy with
Read moreSome local artist wey call demsef Tshwane Collective, don write petition give dia minister of arts and culture, dey para
Read moreSquirrels of Benin Republic try to re-open dia border today Wednesday, for Godswill Akpabio International Stadium wey Uyo, Akwa Ibom
Read moreDi crises wey dey go on for inside All Progressives Congress (APC) for Edo State don wia face cap, as
Read moreNor be small action film happen today for SSS head office for Abuja, as Deji Adeyanju lead oda protesters, go
Read moreSen. Aliyu Sabi Abdullahi, wey dey represent Niger North under APC, don re-sponsor Bill wey go Establish “National Commission for
Read moreWe nor sure weda na swag or creativity, but Falz just share dis pishure of imsef for Instagram, all his
Read moreFemi Falana, wey dey stand as lawyer to Omoyele Sowore, say SSS don start to search for fresh evidence, wey
Read moreNor be small cinema happen for inside Anglican Diocese of Holy Trinity Cathedral, wey dey Port-of-Spain, for Trinidad and Tobago.
Read moreWe Minister of Works and Housing, Babatunde Fashola, don price market, and Nigerians dey drag di former Lagos state Guvnor
Read moreNor be small panelbeating one photojournalist, Abayomi Adeshida, wey dey work with Vanguard Newspapers, kollet today Thursday for inside Aso
Read moreTwitter user @sugabelly don roast turn burnt offering, after Nigerians drag am through faya, after he claim say Nollywood veteran
Read moreAll Progressive Congress APC, don lost one of dia seats for Senate, to Peoples Democratic Party, after Appeal Court for
Read moreBase on di rumour wey dey fly everywhere say we Presido, Muhammadu Buhari get beef with Vice Presido, Prof. Yemi
Read moreHuman rights lawyer, Femi Falana, wey dey stand as lawyer to Omoyele Sowore and Olawale Bakare, for di treason case
Read moreE dey like se Naija RnB singer Timi Dakolo, fawo don lay cook egg, as di ‘Iyawo Mi’ singer, don
Read moreOne group wey dey inside APC, Edo Peoples Movement (EPM), don give Edo State Guvnor Godwin Obaseki and im deputy,
Read moreFed. High Court wey dey Lagos, don give order, make Naija Army and dia oga at di top, aka Chief
Read moreDi Executive Committee, wey dey screen films for International Feature Film category, for Oscar Awards, don turn Genevieve Nnaji anointing
Read moreBase on di complain wey awa nearby Afrikan brodas dey complain of owu for dia economy, as a result of
Read moreNollywood fine boy… sorry old papa youngie, RMD don flash pishure of imsef, di actor for di new pishures wey
Read moreHuman right advocate, Femi Falana (SAN), don drag Naija Army, Chief of Army Staff Gen. Buratai and Attorney-General of di
Read moreDi acting Chairmo of Economic and Financial Crimes Commission (EFCC), Ibrahim Magu, today Thursday dey complain say di mothers of
Read moreDays after we celebrate Wizkid for di korret kiss wey he get from Tiwa Savage, for his show for France,
Read moreFormer Guvnor of Lagos state, Akinwunmi Ambode, fit get small breeze now, base on se Lagos High Court don order
Read moreNor to small jollof for President Buhari and di entire APC family for Naija and beyond, onto say Supreme Court
Read moreNaija Golden Eaglets don qualify for di Round of 16, for di 2019 Fifa U17 World Cup wey dey happen
Read moreFinally, hand don meet di two sisters, wey claim say Davido give one of dem belle, a few days after
Read moreDi couchy for Togo national football team, Claude LeRoy, dey warn say di new timing wey FIFA dey plan to
Read moreOne 12 year-old boy, Viemens Bamfo, folo among di about 2,900 students wey just get admission enter University of Ghana,
Read moreBase on di statement wey dey come out from we Minister of Information and Culture, Lai Mohammed, e don dey
Read moreZlatan don tell everybody wey like hear, say before all dis fame so, owu fess blow am, at some point
Read moreWe Central Bank Guvnor (CBN), bros Godwin Emefiele, yarn say na about 500,000 bags of local Naija rice, nai Naija
Read moreIf wetin Ekiti state Guvnor, Kayode Fayemi, wey be di Chairmo of Nigerian Guvnors Forum, talk about payment of new
Read moreE clear now say we Presido, Muhammadu Buhari, don resume travel travel, as he don ready to branch United Kingdom
Read moreOk so Wizkid do show for Paris, France yesterday, and as usual, im bestie, according to di way dem call
Read moreWe join di whole wide world to celebrate dis special day for di fight against terrorism. E special base on
Read moreTwo seconds, everywhere don burst for social media, base on di news say di General Overseer and Presiding Bishop of
Read moreWe nor sure as FIFA take draw dia calculation, but awa Super Eagles wey be dey 34 potion for di
Read moreE dey like se Christmas for Naija civil servants go groove, base on se, Federal Government don set to start
Read moreAs EFCC call in dis witness, wey be EFCC forensic expert, to testify against Naija Marley, for di 11 count
Read moreTwo sisters, Susan and Helen don buy market after dem accuse Davido, of impregnating Susan and refuse to take responsibility.
Read moreDem talk say one day monkey go go market, but he nor go return, dat na di story of Naija
Read moreFor dis story of hunter become di hunted, Independent Corrupt Practices and Other Related Offences Commission (ICPC) don declare Okoi
Read moreWe former Senate Presido, Bukola Saraki don react to di court judgement from Fed. High Court for Lagos, wey order
Read moreFederal High Court for Abuja don reduce di bail condition wey dem be give di leader of #RevolutionNow protest and
Read moreOmo Baba Olowo imsef, aka Davido, don welcome baby number three, from im babe wey he dey plan to marry
Read moreDi 2019 edition wey happen to be di 13th edition, groove with top class performances from Wurld, Victor AD, Teni,
Read moreNor be small groove on Saturday night into Sunday early mor-mor for Eko Hotels, as Naija artist gada togeda, to
Read moreDi yawa wey dey between Kizz Daniel and im former record label, G-World Wide, don reappear for court, and dis
Read morePolice for Anambra Police Command don confirm say one woman and her pikin, kpai on Wednesday for Iweka Street Market,
Read moreBritish Prime Minister Boris Johnson, according di tweet wey he share fear minutes ago, say both European Union (EU) and
Read moreWe Minister of Labour and Employment, oga Chris Ngige, say Federal Government dey plan as dem wan take reduce di
Read moreIf you still dey doubt se Davido na Omo Baba Olowo (OBO), nor reason am, base on se di singer
Read moreNaija Minister of Agriculture and Rural Development, Sani Nanono, for one conference for Abuja, to mark 2019 World Food Day,
Read moreDi recent report wey UK Press Association do, show say more dan 1000, children, wey dey between 4-14 years for
Read moreYou're currently offline